GospelMusic
Moses Bliss – Nothing
Nothing by Moses Bliss Mp3 Download
Get this song from Moses Bliss titled Nothing. Moses Uyoh Enang, popularly known as Moses Bliss, is a Nigerian gospel singer, worship leader and songwriter. He is the founder of Spotlite Nation, a Nigerian record label. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Nothing by Moses Bliss.
Lyrics Of Nothing by Moses Bliss
Nothing wey God no fit doNothing wey God no fit doE no matter wetin you dey go throughMake you no forgetNothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit doNothing wey God no fit change ooE no matter wetin dem be tell youI’m here to tell youNothing wey God no fit do
No man wey God no fit blessNo man wey God no fit help ooE no matter wetin you dey go throughI have come to tell youNo man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (ah)No man wey God no fit liftE no matter wetin you dey go throughMake you no forgetNo man wey God no fit lift
No door wey God no fit open, heyNo door wey God no fit openE no matterWetin you deyGo throughI’m here to tell youNo door wey God no fit open, yeah
No man wey God no fit healNo man wey God no fit touch ooI’ve never seen the righteous forsakenNever seen the sea begging breadI’m here to tell youNo man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit doEh, ehNothing wey God no fit doE no matter wetin you dey go throughI’m here to tell youNothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go throughMake you no forgetNothing wey God no fit do
-
NaijaMusic4 months agoRuby Amanfu – Beautiful You are
-
NaijaMusic4 months agoFeranmi Golden Angel – Humble Cry ft. Toluwanisings
-
NaijaMusic4 months agoKhenyzee – FaceTime12 (Acoustic Version)
-
NaijaMusic4 months agoJerry Jarah – Ko Na Sufa
-
NaijaMusic5 months agoDbn Nyts – Shumaya
-
NaijaMusic2 years agoMirabel Somi – Good God(Lyrics)
