GospelMusic
Timi Dakolo – Everything
Everything by Timi Dakolo Mp3 Download
Get this song from Timi Dakolo titled Everything. Timi Dakolo is a Nigerian singer, songwriter, and music producer, Born on 20 January 1981 (age 43 years), Accra, Ghana He emerged winner of the inaugural season of Idols West Africa in 2007. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Everything by Timi Dakolo.
Lyrics Of Everything by Timi Dakolo
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)Everything you put your hand(Go work)Your Name go open doors (amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Every hustler get im day (day, day)Wey the hustle go comeDey pay (pay, pay)Your own e no go Ttey(Amen, amen, amen)If you dey find workDo your own (oh, oh)God sef go do hin own (oh, oh)And flesh go cover bone(Amen, amen, amen)
If you believe it say amen(Amen)If you believe it say amen(Amen)If you believe it say amen(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your Name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Sister wey want marry since(Since, since)Aunty wey dey find pikin(Kin, kin)One day you go born twins(Amen, amen, amen)Tenant wey don lose hin job(Job, job)Landlord come dey do like god(God, god)One day you go be landlord(Amen, amen, amen)
Good news go locate you(Amen)Watch and see e no go tey(Amen)If you believe it say amen(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Everything you put your hand(Go work)Your name go open doors(Amen)You sef go be a boss(Amen, amen, amen)
Long life go follow you(Amen)Strangers go favor you(Amen)Great men go honor you(Amen, amen, amen)
One day you go sign the cheque (amen)You sef go drive that benz oh (amen)This life go still make sense oh(Amen, amen, amen)Your children go make you proud (amen)Bad people no go pull you down (amen)One day you go run this town oh(Amen, amen, amen)
You sef go spray me money (Amen)Baby go call you honey (Amen)You sef go host the party(Amen, amen, amen)
Dangote go be your friend (Amen)Otedola go be your friend (Amen)Adenuga go be your guy(Amen, amen, amen)Elumelu go be your guy (Amen)Abdulsamad go be my guy (Amen)Rabiu go be my guy(Amen, amen, amen)
Your life no go end in shame(Amen)Your business go bring you gain(Amen)If you believe it say Amen(Amen, amen, amen)
-
NaijaMusic4 months agoRuby Amanfu – Beautiful You are
-
NaijaMusic4 months agoFeranmi Golden Angel – Humble Cry ft. Toluwanisings
-
NaijaMusic4 months agoKhenyzee – FaceTime12 (Acoustic Version)
-
NaijaMusic4 months agoJerry Jarah – Ko Na Sufa
-
NaijaMusic5 months agoDbn Nyts – Shumaya
-
NaijaMusic2 years agoMirabel Somi – Good God(Lyrics)
