GospelMusic
Preye Odede – Eyene Nyor (Marvelous)
Eyene Nyor (Marvelous) by Preye Odede Mp3 Download
Get this song by Preye Odede titled Eyene Nyor (Marvelous). Preye ODEDE is an International multi-award winning gospel singer, songwriter, minister, music director and the CEO of script planet with a mandate to take Gospel Music around the worldThe song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Eyene Nyor (Marvelous) by Preye Odede.
Lyrics Of Eyene Nyor (Marvelous) by Preye Odede
Father, Lord I thank YouFor the things you donWetin Man no fit DoYou don Do Scatter OohYoh, yoh, yohYou open plenty DoorsLoad Blessings and sayMake I Choose, OohE dey do me like Film OohNa wetin wen I get OohWey no be you give MeYoh, yoh, yohMake you take the Glory
{Kpukpru S’abasiAnamde Ku’wem Mi(What God didin my life is …)Emenyene Nyo (Marvelous)Kpukpru S’abasiAnamde Ku’wem Mi(What God didin my life is …)Emenyene Nyo (Marvelous }
I remember before, beforeGari sef hard to seeBut I no know what to say, todayYour Blessings dey Rush us OhAnything I touch, you dey blessWhen I fall you carry MeYou dey always show yourself OhWetin I fit give youFor all the things you’ve doneYou no be like Man wey dey FailWhen you talk, you dey DoNa only you be God OohYoh, yoh, yoh, yoh, yohEmenyene Nyo (Marvelous)
{Kpukpru S’abasiAnamde Ku’wem Mi(What God didin my life is …)Emenyene Nyo (Marvelous)Kpukpru S’abasiAnamde Ku’wem Mi(What God didin my life is …)Emenyene Nyo (Marvelous }(Iyoh, yoh, yoh, yoh, yohIyoh, yoh, yoh, yoh, yoh)Thank God oh,Than’k you LordThank you LordYou no be Man Ooh
Iyoh, yoh, yoh, yoh, yohYoh, yoh, yoh, yoh, yohIyoh, yoh, yoh, yoh, yohEmenyene Nyo (Marvelous)Iyoh, yoh, yoh, yoh, yohEmenyene Nyo (Marvelous)
-
Devotional1 year agoRuby Amanfu – Beautiful You are
-
Devotional1 year agoFeranmi Golden Angel – Humble Cry ft. Toluwanisings
-
Devotional1 year agoKhenyzee – FaceTime12 (Acoustic Version)
-
Devotional1 year agoJerry Jarah – Ko Na Sufa
-
Devotional1 year agoDbn Nyts – Shumaya
-
Devotional2 years agoMirabel Somi – Good God(Lyrics)
