GospelMusic
Prince Nico Mbarga – Sweet Mother
Sweet Mother by Prince Nico Mbarga Mp3 Download
Get this song from Prince Nico Mbarga titled Sweet Mother. Nico Mbarga, better known as Prince Nico Mbarga, was a Cameroonian-Nigerian highlife musician, born to a Nigerian mother and a Cameroonian father in Abakaliki, Nigeria. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Sweet Mother by Prince Nico Mbarga.
Lyrics Of Sweet Mother by Prince Nico Mbarga
Sweet mother I no go forget youFor the suffer we you suffer for me yeahSweet mother I no go forget youFor the suffer we you suffer for me yeah
When I dey cry my mother go carry meShe go say my pikin wetin you dey cry yo yoStop stop! stop stop! stop stop!Make you no cry again oo
When i wan sleep my mother go help meShe go lie me well well for bedShe cover me cloth say make you sleepSleep sleep my pikin oooo
When i dey hungry my mother go run up and downShe dey find me something we i go chopSweet mother, sweet mother oooo
When i dey sick my mother go cry cry cryShe go say instead wey i go die make she dieShe go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleepIf i no chop, my mother no go chopShe no dey tire oooSweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeh yehSweet mother yeeeehSweet mother oh, oh oh
Sweet mother I no go forget youFor the suffer we you suffer for me yeahSweet mother I no go forget youFor the suffer we you suffer for me yeah
When I dey cry my mother go carry meShe go say my pikin wetin you dey cry yo yoStop stop! stop stop! stop stop!Make you no cry again oo
When i wan sleep my mother go jell meShe go lie me well well for bedShe cover me cloth say make you sleepSleep sleep my pikin oooo
When i dey hungry my mother go run up and downShe dey find me something we i go chopSweet mother, sweet mother oooo
When i dey sick my mother go cry cry cryShe go say instead wey i go die make she dieShe go beg God, God help me, God help me, my pikin oo
If i no sleep, my mother no go sleepIf i no chop, my mother no go chopShe no dey tire oooSweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeh yehSweet mother yeeeehSweet mother oh, oh oh
-
Devotional1 year agoRuby Amanfu – Beautiful You are
-
Devotional1 year agoFeranmi Golden Angel – Humble Cry ft. Toluwanisings
-
Devotional1 year agoKhenyzee – FaceTime12 (Acoustic Version)
-
Devotional1 year agoJerry Jarah – Ko Na Sufa
-
Devotional1 year agoDbn Nyts – Shumaya
-
Devotional2 years agoMirabel Somi – Good God(Lyrics)