GospelMusic
Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan & Bez – Everyday
Everyday by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan & Bez Mp3 Download
Get this song from Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan & Bez titled Everyday. Cobhams Asuquo is a Nigerian musician, producer, and songwriter. After working as Head of Audio Productions at a local label, Questionmark Entertainment, he set up his own recording facility in 2006. The song will make your playlist if love good music.
Use the link below to stream and download Everyday by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan & Bez.
Lyrics Of Everyday by Cobhams Asuquo Ft Sound Sultan & Bez
Story oh, storyI wan tell you a story, it happen somewhere wey I knowThree friends dey for village, dem wan find city goDem wan go find better life, somewhere way green grass dey growWhere dem go fit blow
Monkey na workaholic, sitdown look na the dog nameBut Baboon wey be their brother, him mouth sweet pass sugarcaneThe same thing wey you tell them, na him make Monkey dey slaveAnd there the Dog complain
Every day for the thief, one day for the owner of the houseE fit take time, but one day, one day, Monkey go-go marketSitdown look go dey there as Baboon dey run the town
Plenty years join together, sitdown look dey the same placeMonkey work ’til e tire, e no get leave, e no get payBaboon dey just dey flenjor, throw banana, throw dem boneBut e dey chop alone (chai! That’s not fair)
Every day for the thief, one day for the owner of the houseE fit take time, but one day, one day, Monkey go-go marketSitdown look go dey there as Baboon dey run the town
E dey run the town ohE dey run the town oh
See, every day for the thief, but one day for the owner of the houseE fit take time, but one day, one day, Monkey go-go marketE go dey sitdown look for TV as Baboon dey run the town
Oh, every day for the thief (every day, every day)One day for the owner of the houseE fit take time, but one day (someday, someday)Monkey go-go market (sitdown look oh)Sitdown look for TV as Baboon dey run the townOh-oh-oh-oh-oh-oh-oh
Every day for the thief (for the thief oh)One day for the owner of the houseE fit take time, my brother, my sister you go-go marketSit down look for TV, yeahSit down look for TVSit down look for TVAs Baboon dey run the town
-
Devotional1 year agoRuby Amanfu – Beautiful You are
-
Devotional1 year agoFeranmi Golden Angel – Humble Cry ft. Toluwanisings
-
Devotional1 year agoKhenyzee – FaceTime12 (Acoustic Version)
-
Devotional1 year agoJerry Jarah – Ko Na Sufa
-
Devotional1 year agoDbn Nyts – Shumaya
-
Devotional2 years agoMirabel Somi – Good God(Lyrics)
